I dey work on the day wey follow wey be Tuesday. I been need some things inside my house and I tell the person wey dey always go market for me because me no like to dey go market at all. The wahala dey always dey too much. I don […]
Story
After small minutes don waka from 8, na him Lolade show. I been dey press my phone when person tap hand on top table so I go know say him don come. As I look up like this who I see shock me oo. ****************** As I look up, na […]
As I wan call Chichi, I carry my car comot for road go one side. She tell me say dem too don dey road and don almost reach there. I still ask if dem no forget anything, make we for no jonz. I think say na the happy wey I dey […]
I go show this guy today, say e no go well as him pick time wey we for meet, still pick where we for meet join. If no be say I wan make we jam each other sharp sharp make I fit know wetin be next, I for no just […]
My papa follow us go police station that day. I just dey look from officer face go my papa face as dem dey tell am say na Tunji confess to them say me and him dey carry gun. Dem ask my papa if he know Tunji and he talk yes, […]
Tunji na my boyfriend. And the day everything burst na the day our relationship reach 10 days. Inside that 10 days ehn, everybody for my side, na him don know Tunji. We dey make noise with the relationship and e get why. How we take meet sef, e get as […]